Big tinz dey happen for Omo Baba Olowo dis season o! As 'IF' dey blow globally, BET sef don give bros recognition and maybe e fit bring am home dis time! Check hin tweet! COMEBACK SEASON!!!!! I WON THIS BACK IN 2014 !! #TEAMDAVIDO LETS DO IT AGAIN!! SEE YOU AT THE 2017 BET AWARDS JUNE!! 😬😬😬🚀🚀 pic.twitter.com/ItdIsxOTBv — Davido (@iam_Davido) May 15, 2017 Una know say Star Boy Wizzy sef go dey de parole... Congrats to Best International Act: Africa nominee - @wizkidayo #BETAwards17 💃🙌❤✊ pic.twitter.com/rFcM57KYHX — MTV Base Africa (@MTVBaseAfrica) May 15, 2017 READ ALSO: Wizkid, Davido, Tekno & Mr Eazi gain Nominations for The 2017 BET Awards Nicki Minaj & Remy Ma To Battle It Out For Best Female Hip Hop Artist At 2017 BET Awards BET Awards 2017 Nominees
Comments
Post a Comment