Nonso's Tonight Hits 1 Million Streams On Spotify!!!


E dey sweet our bele well well to see local artistes wey dey support each other hustle to take over the globe with beta music! Like Higo here wey use hin twitter timeline big up hin fellow alternative Naija artiste padi, Nonso Amadi...
Another reaction...

Comments

Popular posts from this blog

LOKAL FM NOW AVAILABLE FOR iOS DEVICES!!!

​NIGERIAN PIDGIN: Still Nigeria's Motor Park English? - By Sampson Malachy

Podcast: Lokal Start Ups [Abiola Seriki]

@lokalfmNG