New Music: Teffy - Mission feat. Lady Donli


Mission na new music from Teffy wey feature Lady Donli (na Teffy sef still produce am).
Teffy aim na to dey consistent with the new R&B wave wey dey make de rounds.
The song dey our playlist and you fit check am out on top itunes.

Comments

Popular posts from this blog

Nonso's Tonight Hits 1 Million Streams On Spotify!!!

Podcast: Lokal FM Meets... Kshow The Maestro

@lokalfmNG