BBNaija: Based On logistics, Warri No Dey Carry Last!


O boy, no be small tin o as e an be like say na World Cup Final all man dey watch sake of #BBNaija Finale.

And na de bros wey play de sympathy card carry de day! Efe Ejeba don kolobi the 25 Million Naira prize money and even Access Bank don send proposal via twitter...




Even Ebuka been testify say the total votes wey enta during the week been set new African Record...



How you feel about TBoss eviction?



At the end of the day, we no fit vex for those wey use the entertainment like bandage...
Meanwhile we hope say Efe priority no go be to pursue rap as career o, make hin surround hinsef with pipo wey get hin goodwill for heart and maybe take the access bank advice...


Wetin Efe Go Do With The 25 Milla?

Invest Am!
Pursue Hin Rap Career!
Blow Every!!!
Wetin Concern me?
poll

Comments

Popular posts from this blog

Podcast: Lokal FM Meets... Kshow The Maestro

Nonso's Tonight Hits 1 Million Streams On Spotify!!!

@lokalfmNG